OG star

2.1K posts

OG star banner
OG star

OG star

@ogstar_

Just a Naija boy spreading vibes & serving content 💡 Tune in for laughs, life, and everything in between 🇳🇬 Follow, like, & let's vibe together! #NaijaVibes

Everywhere I have to be 😂 Beigetreten Ağustos 2024
236 Folgt270 Follower
Angehefteter Tweet
OG star
OG star@ogstar_·
Incase any of you see me for hospital🏥, make you no fear oo 😒nothing do me Nah blood I go donate😓....... That stage wey be sey pesin go dey find money like mad man🤑......Nah that stage I dey so 🤦😹😹
English
0
4
11
128
OG star retweetet
realgideon
realgideon@CALLMEG5_0·
My mutuals just dey ignore my post
realgideon tweet media
English
14
3
24
167
Steve. K
Steve. K@s_korobia·
Nothing concern me with big account for this app. My own na to dey engage my fellow small account make we grow together
Steve. K tweet media
English
44
15
81
581
realgideon
realgideon@CALLMEG5_0·
I no fit rate you if dem never put you for center before
English
6
5
28
211
OG star retweetet
The one 🧢
The one 🧢@eckepa·
My mutuals, after they have followed me back.
The one 🧢 tweet media
English
1
3
13
88
OG star
OG star@ogstar_·
Bcuz I no get money I toast this girl....... She tell me sey why I dey wish her bad .. omorrr 🤦 my body first cool 🥶
OG star tweet media
English
9
9
18
107
OG star retweetet
XpetEje
XpetEje@eje_peter·
No one talks about the headache that comes with this game. Mehnn🫩
XpetEje tweet media
English
0
1
2
14
OG star retweetet
Aj
Aj@AJbaby_1·
No body... Show me the person, but don't point at them" Africans:
Aj tweet media
English
13
13
33
299
OG star retweetet
Aj
Aj@AJbaby_1·
Good morning ☀️ Happy weekend! Wishing you peace, joy, and beautiful moments all through ✨
Aj tweet media
English
18
16
34
206
OG star retweetet
Aj
Aj@AJbaby_1·
Me farting in public because no one would suspect such a smell from a pretty woman
Aj tweet media
English
20
8
42
255
OG star retweetet
Aj
Aj@AJbaby_1·
Guysssss😍😍😍We really did it 🥹✨ From zero to 700… every follow, every like, every little bit of support means more than I can explain. I’m genuinely grateful for each one of you who took a second to tap that follow button and vibe with me 💙thank u I really appreciate it
Aj tweet media
English
35
10
66
747
OG star retweetet
The one 🧢
The one 🧢@eckepa·
You come meet me sey make I borrow you money 💰....... Okay I con borrow you. E reach make you pay me back you con dey send me 7 minutes voice note.... 😒I hope sey Nah send Aza you dey stammer dey talk 😓🤦😅
The one 🧢 tweet media
English
2
2
8
71
D.A.B
D.A.B@Dab_farm·
@ogstar_ Bro U never follow nah. Anyways, fb
English
1
0
1
2
D.A.B
D.A.B@Dab_farm·
Abeg even if nah 300 followers make unah carry me enter 😔
D.A.B tweet media
English
48
4
54
590
XpetEje
XpetEje@eje_peter·
@ogstar_ Na me Make I share location?
XpetEje tweet media
English
2
0
2
5
OG star
OG star@ogstar_·
If you no sey Nah you shout my name when I dey inside public bus...........😡 Come meet me for house🏠, me and you get talk 💢😾🥷😅
OG star tweet media
English
1
7
13
62
starboy⭐️kheju🦅
You engage me I engage you Deal or no Deal? Follow for follow self I Dey active
starboy⭐️kheju🦅 tweet media
English
17
4
26
167
OG star retweetet
XpetEje
XpetEje@eje_peter·
"What a hot body can do" don message me say make I help her fill gas🤣. When i say na infection una no gree. Heat wey no Sabi cook beans na bacteria cause am.
XpetEje tweet media
English
2
1
3
19
OG star retweetet
XpetEje
XpetEje@eje_peter·
True true no allow any parrot feed you o. The one wey feed me last week don tell me wetin make me lose weight today. What a lesson, I'm sorry for thinking otherwise earlier guys😕 .
XpetEje tweet media
English
3
2
5
28