MoonGoddess

675 posts

MoonGoddess

MoonGoddess

@Moonflexy

Life's a joke, and I'm the punchline🤣 Professional overthinker😂😂. Living vicariously through myself🥰🥰

X Se unió Mart 2026
877 Siguiendo432 Seguidores
Tweet fijado
MoonGoddess
MoonGoddess@Moonflexy·
See me see wahala o!! I follow my friend and her husband go beach last year for canada, this lady get mind say i wan seduce her husband with wetin i wear🙄😱 Abeg make una help me judge, wetin do my outfit? Abi she get mouth bcos i no wear bikini?🤣🤣 She for craze be that!!
MoonGoddess tweet media
English
1
0
1
17
MoonGoddess
MoonGoddess@Moonflexy·
@johnny_promise0 I swear o! The church gal come dey preach gimme ontop o, na the husband even end the matter 🙄
English
1
0
1
5
Harmful
Harmful@johnny_promise0·
@Moonflexy Babe, if normal beach wear dey tempt am, then na her marriage need deliverance, not your outfit 😭 Chill.
English
1
0
1
3
MoonGoddess
MoonGoddess@Moonflexy·
See me see wahala o!! I follow my friend and her husband go beach last year for canada, this lady get mind say i wan seduce her husband with wetin i wear🙄😱 Abeg make una help me judge, wetin do my outfit? Abi she get mouth bcos i no wear bikini?🤣🤣 She for craze be that!!
MoonGoddess tweet media
English
1
0
1
17
Harmful
Harmful@johnny_promise0·
@Moonflexy But you use style fine o…😜😍 Wetin carry you go Cana? When you fit flex that same muscle for Jos.
GIF
English
1
0
1
5
MoonGoddess
MoonGoddess@Moonflexy·
Last year i flex muscle enter canada, i tot i was goin to have the best time of my life o, (which i did🤣), but half of my time there, i was frozen silly🥶🥶🥶🥶.. chimo!!!🙆🙆 Una no inform me on time😭😭😭
MoonGoddess tweet media
English
18
33
60
688
MoonGoddess retuiteado
Ayokunle 
Ayokunle @Jaywiz_ayokunle·
Normally, why would u leave Nigeria as country and Say you want to become king in South Africa? We Nigerians Need to tells ourselves truth Benue Lizzy Anjorin Sanju Samson Hisense Femi Fani-Kayode Jerry Eze Germany Plateau Africans Igbos Enzo Kano Bashir #JosNigeria
English
14
18
32
8.1K
Harmful
Harmful@johnny_promise0·
Body dey do me like make I vote twice for Obi-Kwankwaso.
Harmful tweet media
English
2
1
3
23
MoonGoddess
MoonGoddess@Moonflexy·
I follow back massively and my repost reflex is super lightening, lets go guys 💃💃💃💃
English
42
31
37
539
Esther Osuji
Esther Osuji@askestherosuji·
Guess who now has a K beside her followers 💃🏽 meeeee I promise I’m not crying 🥹 But 1K followers in 36 days is enough to make a grown girl cry. Where are my congratulations?? 💃🏽
Esther Osuji tweet media
English
236
30
305
3.7K
luna
luna@lunarfq·
A lot of people are struggling to get 500 verified followers for monetization while I have about 6.4k verified mutuals out of 31.5k Do yourself a favour and say Hello, let them follow NOW.
luna tweet media
English
3K
205
2K
106.4K