🅿️resh@Olapresh6·1hI fit dey with 20 girls make I still go Soapy no vex na home training.!!Traducir English10116
Egbon Adugbo X@iam_fadaka·11m@Olapresh6 Are you sure this is about sockets? Check DM broTraducir English1005
🅿️resh@Olapresh6·22mEven in darkness i can still locate it and put it inside no be today i start to Dey use socketTraducir English10114
🅿️resh@Olapresh6·35mIf dem no put u on beg dem Nothing poor man dy use steeze do!Traducir English00111
Egbon Adugbo X@iam_fadaka·48m@Olapresh6 Bro that restrictions glitch still happened overnightTraducir English1019
🅿️resh@Olapresh6·17hBut where my age mates de see money this stuff de bother meTraducir English89471.3K2
🅿️resh@Olapresh6·1hI wan go sleep. Once I wake, make all of una forward una account to my DM!Traducir English10220
🅿️resh@Olapresh6·9hGhosting is my love language don't block me l'll be back in a month or so booTraducir English005901
🅿️resh@Olapresh6·10hDem go choke your babe finish she go come house come tell you say she get slight sore throat God abegTraducir English00477
🅿️resh@Olapresh6·10hIf you feel say person stingy work your own money and share amTraducir English00255