Tweet fijado
QWIN BARMESS 💙♥️
738 posts


@uyama278 @ola_oluwa001 u just dey everywhere o
I offend u? 😭😂
Even ghost sef dey learn work for where u dey
English

@SamadSalau94890 If Dem born u well tag me
Na ur prick I go cut🔪😂
English

@Scottjnr7960 🚀🚀
I need followers and mutuals, pls
I engage very well
English

@jayveenn U wan bill ur sugar daddy again? 😭
How many times already this new month? That man go soon dump u💔😂
English


W #NewProfilePic in the fucking chat
Show me a more beautiful pics than mine in this X 😻
If dem born u well, use my pics soapy, ur preeq go fracturize 💔🤣

English

@ola_oluwa001 @YumeKissl Try dey rest o
Dem go soon bæn u like me 💔😂
English

@ola_oluwa001 @AnfieldBabeLFC Na to call bandit for u remain 🔪😂
English

Fine Liverpool babe

Oku@oku_yungx
Bless this tweet with your Black & white picture from your gallery ❤️🙏🏾
English

@john322226 @Chukwunomso93 If he reach Semi-final, make I lose my eggs
English


How did we move from 1 bag of rice ₦16,000 to almost ₦80k–₦100k in just few years? 🔥😭🙏
This 2018 receipt wey ₦71,200 buy full house supply of (Rice, Beans, oil, Dry fish, Titus etc) don turn to joke now. Nigerians, wetin be your biggest market shock this year?
Drop your current prices make we compare 👇

English



















