Ogede Trust
968 posts

Ogede Trust
@john_trust2000
Am a fashion designer and I love my work so much, planning on getting more better using this platform, and other ones too learn more and more
Delta, Nigeria Se unió Şubat 2026
68 Siguiendo41 Seguidores

@_VALKlNG All this money wey una dey call
Where Una dey see am
English

@boniface_jrn The full meaning of growth and you are still growing
English

@dimasdms5 @Enifome1664 Yh but I won't advice anyone to stake higher o anything can also happen 😌
English


@waterpsalm1290 @boniface_jrn @firstmiracle_ @Tufab @carterefe__ @victorosimhen9 Check how much for industry,they pass 500k so when I don get reach like that I go buy am,I want put the money for cooperative so that I no go use am until he complete
English

@boniface_jrn @firstmiracle_ @john_trust2000 @Tufab @carterefe__ Make sure you buy the sewing machine congratulations God bless @boniface_jrn my own benefactor too will locate me in Jesus name. I never win giveaway before for my life. But I no go give up. God bless you sir @boniface_jrn our superstar with @victorosimhen9 🫡🫡
English

Bizzle ma Nizzle 😂 it’s a Victorious connection.
Bizzleosikoya.eth@bizzleosikoya
@boniface_jrn @Tufab Victor Tufab & Victor Boniface
English

@GreatDawg69 @IamNuretoBoi @boniface_jrn @Tufab @carterefe__ Send your account make I do #1500 abeg manage am
English

@john_trust2000 @IamNuretoBoi @boniface_jrn @Tufab @carterefe__ No reason am like that bro
It’s your money, you don’t have to give if you don’t feel comfortable giving.
English

@IamNuretoBoi @GreatDawg69 @boniface_jrn @Tufab @carterefe__ Omo they want finish me and I really want give ,make I just give out 4k from my personal money
English

@GreatDawg69 @boniface_jrn @Tufab @carterefe__ I no go lie for you o but that money don enter sewing machine expensive,and my personal money no much o
English

@Climaxjay1 Omo that money don enter machine expensive,but make I do for my small personal money,abeg you go manage cause I no get much
English















