
@Baddestkhalifa7 @PoojaMedia Who you don meet ?
Ozuor wan dey talk to person wey get level pass you
Go Dey follow your people talk that one for house
And you go don enter 40 o
See wetin Dey comot from your mouth
GIF
English
Make God help🙏🏾🤲🏾
553 posts










Eid Mubarak 🌙❤️



If you like beat us 10-0 at home. We beat you on the biggest stage for the biggest trophy in world photo. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂


Omoh see wetin Carter Efe fumbled
