just_jessky
357 posts


@_makkiee If I really care for you, cherish, I won't wait.... Unless I have be single in the relationship....
If i gift wrap an expensive car for you on that day, from the key u can tell it's a Mercedes and locks expensive, would you want to wait till the next day to unwrap it?
English

Person wey ehn dey dey ehn body 6-24 months ehn no no and ehn no worry am, and person wey if ehn dey infected today, MAX 3 days, ehn body Don scatter,
Who suppose go check up pass? 🙄
Olla ❤️🥰@Rinoly206
Men abeg, make una dey try do infection test. Genital warts and herpes dey waka up and down now ooo. Ladies too, get tested and treat yourself.
English

@KaChi_NSK042 This guy... You go wicked 9hhh.if you he teacher..... I tell u say, my brain Wan blow, you say make I look more.
English

@TheChillGuy9ja Oya dey laugh me na.... Na because you never renew your premium++
English

You sef, you no small.....
Go buy blue tick
Ha Nna Tu@HannatuM5666
All my mutuals done go buy blue tick live me na so una de do for here 🙄🙄🙄 Anyways I'm not happy for y'all ♥️
English

This days, a problem shared is a topic for gossip.... Pere... I come in peace
Maestro !@Mortegason
Your secrets are not safe with me. If it's a secret, keep it to yourself.
English

Come make we do collabo
Nia Wuyep@Scientistnia
Chai everybody don get babe Na me and you remain o!
English

Try dey express so that your impress go progress.... I come in peace
THE TUNDE.@LagosWithTunde
What’s going on, my impression is becoming low.
English

@KaChi_NSK042 Oya showme, I don search tire..... My brain dey pain me
English











