Emlex boi
1.1K posts


@Chaoscrafter_ @boniface_jrn @Odumodublvck_ Your papa don fail you now u don confirm am abi. You don confirm say you be broke man 😆 😆
English

@boniface_jrn @Odumodublvck_ Na I’m *
But who am I to correct who guide 😭🤦🏿♂️
English

THIS ONE DON FIND IGBO WOMAN
E WAN USE STYLE PREPARE US.
E SAY NA EAST ❤️❤️❤️❤️
😂
Victor Boniface@boniface_jrn
EAST ❤️❤️❤️❤️
English

@cal_mhe_iva Why will you be missing a man? Men are scum. Don't you know?
English

I miss him fr 💔😭 but he lose, I can’t go back

Oluwabukola🌸@Bukolababii
E don tey way I sleep for man chest and e dey pain me
English

@Divin1111 Normally we get understanding babes but na you de find wetin you no go contribute but you want
English

@edibaby21 Shebi some of una gender get preek make una use am spoil him yansh
English

@DiKzn001 @cal_mhe_iva You understand the question abi you de advertise market?
English

@biggestbirdorg @Mandem_501 @TheChiefMK Paste am go where, i say make we come live show doings you de tell me make I paste 200k , see illiterate thief , no long talk come live and no de beg like woman, even woman no fit beg 200 times which kind person you be
English

@EmlexB @Mandem_501 @TheChiefMK if you don paste 200k I dey abj if you want physical meet up if ur mind dey
English

@biggestbirdorg @Mandem_501 @TheChiefMK So you de on funds like this and you de beg 200 times abeg burst my head make I understand you
English

@martellnigeria Make I do advert for una na , at least rise by lifting me
English

@big_zehrry You go stingy gan hope say you de give your mama money shaa this one spending na force for your side
English

























