
@QueenyIle @mighty_man001 We stand gidigba and face any fanbase on our own🔥
English
Gimbiya Floxy👸🍰🌸
19.2K posts

@FloxyBaee
Commit everything you do to the Lord,Trust Him & He will help you / Turning my dreams into reality🌠 / Catholic✝️ / Baker🍰 / Kdrama🫰 / Daddy & Mummy's Girl👸




Wait o cho cho cho fanbase are still crying 😂😂😂 Una no dey shame that as a fanbase you can't fight alone enh🤣 You're now praising the other housemates you have been insulting for months just so their fans go join una😂 Devasss the one man army na una cause this tears 🤭🔥



Joyin headshipper and the shippers no pity the Jo to the yin, they wan comot the poor girl head 🤣🤣


