Tweet épinglé
AangChain
36.5K posts


Grok is not even trying to win the Ai wars. Just slop upon slop 😭
Elon Musk@elonmusk
Generated with @Grok Imagine 🚬
English

@TechbroWalter @AjeboDanny Still shit with promoting, make una rest with all this prompting of a thing
English


@FCBarcelona Raphi Nwa
Came back and still better than minicius 😁
English

@BarcaTimes @arthurich_gcfr Bro is back like he never left lol
English


@Holy_Khalifa01 @OmoAlade007 @habibi_onchain @AjeboDanny Lmao 😂
Leave the fool, as him no get comeback
E say na yahoo yahoo
Na big fool hi be
English

@OmoAlade007 @OnChainSavageX @habibi_onchain @AjeboDanny Yahoo yahoo but na Delaware addy dey your billing info
As au na
English

@OmoAlade007 @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny As you no get anything to take proof again, na yahoo yahoo
You come with
Cry joor.
You want reply wen ur papa no get anything come back again 😭😂
English

@OnChainSavageX @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny Mumu, na card details i cover abi make i show you?
Werey omo oni yahoo yahoo
If I reply you again, make I kpeme
English

@OmoAlade007 @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny Only sub wey i dey sub monthly for apple music, go dey pay ur papa every month 😂
English

@OnChainSavageX @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny You wan send me your entire networth?
that .1 sol sef, you ghats sell your identity join wetin you wan sell
English

@Unserious_Exrha As na only goal them take dey mention who good pass nau 😂😭
Nobody stupid reach Chelsea fans
English

But na Yamal wey get 21 goals deserve Ballon D’or😂😂😭😭
OLA ⏳@A_kinola02
50 goals for Kane this season 🤯 🔥
English

@OmoAlade007 @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny For me wey dey naija, abi ur papa dense to chcek my location, oh you feel say as i dey use $ take dey subscribe , means say i dey yankee
Nobody dull reach you😂
English

@OnChainSavageX @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny You wey dey wash white woman yansh wan drag me?
Na social media dey cause all these disrespects sha
English

@OmoAlade007 @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny Lmao but na me dey find elon musk money, ozour no beg for sol, make i send you .1 make you take help ur poor life 🚶🏾🚶🏾
English

@OmoAlade007 @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny Go farm impressions joor 😂
No worry them go soon monetize you, proof me wrong say na $ you take dey subscribe 😂
Fool think say na only everybody dey run blue check for elon musk money 🤣😭
I do that shit for fun 🤩
English

@OnChainSavageX @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny You see say you no get sense?😂😂
I get virtual dollar card mumu😂
How you take travel out sef?
English

@OmoAlade007 @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny Under 24hrs only you get 50 post, but na me dey look for elon bucks 😭😂
We know una type 🤣
English

@OnChainSavageX @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny You poor rat!!!😂😂
Go and hustle bro and stop looking for Elon's money
English

@OmoAlade007 @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny Go post again, make ur 5m impressions fit complete, at least you fit make like 30 post today 😂
You go soon reach ur target 🎯
English

@OmoAlade007 @habibi_onchain @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny Try afford the $30 nau 😂
$30 wey your papa no get 🤣
For you wey dey use naira take run blue check, if this one finish, you no know how to run am again 😁
English

@habibi_onchain @OnChainSavageX @Holy_Khalifa01 @AjeboDanny No mind that guy jare, e think say because he run $30 premium, e get money lmao
Werey
Make me sef come dey shout say I do X+?
English








