Jay Frosh

843 posts

Jay Frosh banner
Jay Frosh

Jay Frosh

@OnlyJayfrosh

“Excellence is the only currency that never devalues. Stay fresh, stay focused. 🚀🥇”/

Lagos Abuleado Nigeria Inscrit le Ekim 2023
349 Abonnements328 Abonnés
Tweet épinglé
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
Omoh I never get 30 likes since 2024 wey I joined this app
Jay Frosh tweet media
English
44
7
80
1.3K
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
@mariaeaify You sef no dey follow back Person follow you since
English
0
0
0
0
ifunanyachukwu
ifunanyachukwu@mariaeaify·
I go suffer follow una finish una go come unfollow me Abi
ifunanyachukwu tweet media
English
62
5
57
1.4K
𝑩𝒆𝒕𝒕𝒚™
500 followers at last 🤲🏽 road to 600. Give me a follow, I’m following everyone back. ASAP
𝑩𝒆𝒕𝒕𝒚™ tweet media
English
8
5
11
162
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
@Edo__finest You promised to follow back oo But you no dey follow back 🤦
English
0
0
0
3
Joy In chaos🌺
Joy In chaos🌺@Edo__finest·
Six followers to get to 300. I appreciate every single one of you today and forever
English
5
2
13
155
JULIET🌹
JULIET🌹@juliebaeby·
Even screenshots are taken but you're not 🌝🥲
English
5
1
7
33
kenny 🪖
kenny 🪖@kenny6476919810·
I dey engage like mad but nobody dey engage me
English
41
5
61
1.1K
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
That thing wey dey your mind this midnight No do am oo
Jay Frosh tweet media
English
4
2
7
41
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
Growing acc no easy but we currently at 170🚀💯📸
Jay Frosh tweet media
English
32
0
32
569
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
So some of una go still unfollow back for midnight 🌝🙆
Jay Frosh tweet media
English
2
1
8
41
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
Two people unfollow me keh 🙆...wetin I do again 😞
Jay Frosh tweet media
English
7
2
14
219
Xoxo 💋🥹
Xoxo 💋🥹@Gbemisoke269817·
abeg naw why una dey unfollow person 💔it not fair fr 😭
Xoxo 💋🥹 tweet media
English
8
3
13
176
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
@Muyiwa_G2 I just refresh I see say minus one 😂 Me sef don do my own
English
0
0
0
2
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
One guy just unfollow me now now make me sef go do my own
Jay Frosh tweet media
English
3
0
6
69
Jay Frosh
Jay Frosh@OnlyJayfrosh·
@Lyzzy736501 I no dey waste time at all ....I dey watch my mutuals oo 😁
English
0
0
1
3
Lyzzy
Lyzzy@Lyzzy736501·
@OnlyJayfrosh You too active for this follow up thing😭😂😂
English
1
0
0
3