Tweet épinglé
🔱Kami_Slayer🔱
833 posts

🔱Kami_Slayer🔱
@TheOracleOffic1
Manchester United • Bruno Fernandes apologist • Football takes & chaos
Inscrit le Haziran 2019
598 Abonnements344 Abonnés

@thethoughtpen01 I swear very prideful one,
Follow back my queen
English

@BigDuff_20 Once I sit down for toilet open the app, Omo e be ooo
English

@Kilobizzyizzy This wan no be in vain oooo, I go use his blood join
English


@void_tuts I like as we no send the moment e wan use money threaten us
English


Guys I don catch am 😂😂,
I just checked my list & I saw him .....
na him be this @Kay_of_akoko

English

Turn off the light
Emmanuel Bright 🇳🇬💻🐐@emmyarts__
One bad habit wey you don try to stop but e no gree leave you?
English

@TouchlineX Whatever your God needs for sacrifice just let me know
English

Abeg whatever your God needs for sacrifice just let me know
The Touchline | 𝐓@TouchlineX
🚨🗣️ Nana Kwaku Bonsam (Ghanaian spiritual priest): "This World Cup is for Portugal and Cristiano Ronaldo. They will win it."
English

If this wan happen to me I go first call my mama to begin dey pray for me
JABARI 👽@Nkire_E_chi
Abeg na...I don too suffer.
English

@Nkire_E_chi My brother your mama no dey pray at all ooooo 😭😭😭
Sha follow back
English

Ivorian Messi touches the field today
(fan) Frank 🧠🇾🇪@FrankEra_
🚨🇨🇮 | JUST IN: Amad STARTS for the Ivory Coast against Curaçao.
English
🔱Kami_Slayer🔱 retweeté

























