Tweet épinglé
Bammyxo 🖤
9.3K posts

Bammyxo 🖤
@Waynejamil
Manchester United till death do us apart⚽️🔴
Lagos, Nigeria Inscrit le Eylül 2013
2.8K Abonnements1.2K Abonnés

🚨🚨 EXCLUSIVE: ARNE SLOT AND LIVERPOOL TO PART WAYS WITH IMMEDIATE EFFECT. 💣
It’s over between the Dutch manager and Liverpool after end of the season review. 👋🏼
Andoni Iraola, clear favorite to take over as next #LFC head coach.

English

@Waynejamil @officialmoore7 😂😂😂😂me nah bonus I use, so them no show me cash out nah why I no get joy
English

@OsunaSnaps @officialmoore7 I use 500 play and I cashed out the 135k wetin them show me around 50th minute.
English

@Waynejamil @officialmoore7 How much you use follow up the game way them show you 250k??
English

@OsunaSnaps @officialmoore7 Omo💔💔
Make high blood pressure no kill me abeg.
English

@Waynejamil @officialmoore7 Good choice because the game don cast like this 😂😂😂 my weekend money don go 😭😭😭
English

@Beloxy @officialmoore7 Omo, they don score for 80th min.🙏🙏
God abeg.🙏
English

@Beloxy @officialmoore7 Na everything oh my guy, no be me sporty go give high blood pressure mehn.
English

@OsunaSnaps @officialmoore7 Me wey don cash out, no be me sporty go give high blood pressure
English

@Waynejamil @officialmoore7 If ya mind strong wait am out nah less than 30minutes remain
English

@officialmoore7 COLLECTED GUYS!!!
No be me, sporty go give high blood pressure.😭😭😭
English

@officialmoore7 Omo, I wan cashout and I dey fear sha.
150k cashout…my God.
English

@EFaith1991 @officialmoore7 Something wey I don take.
Goodluck oh!!!
English

@Waynejamil @officialmoore7 You fit take am, but match go end 0-0
English




