AyoMipo retweeté

DJ to DJ wey dey flog una
Manager to manager we dey flog una
Artist to artist we dey flog una
Fan base to fan base we dey flog una
Even for pikin for pikin una still dey chop am 😂


MOWESTGoHard_🌠@Moweyyyy184273
I remember when una been use Ecool own when the boy clock 1M Ml 😂😂 See him life now 💔🤣
English




















