Tweet épinglé
•🥷•
1.1K posts

•🥷•
@ericcxix
i just tweet things dawg. | @ManUtd
Your babe’s room Inscrit le Ocak 2025
47 Abonnements47 Abonnés

you go know one week relationship if you see am.
Chef Tianah🧡@sep_tem_berrr
I like mine obsessed,clingy.
English

@Misskittennnn person use him money buy something you say make e no know say e fit lit.
your eba dey fridge.
English

Make this kind girl just piss inside bottle waybill am to me, make I keep am for fridge dey sip every morning.🥹
angel baby🍯@yinlolaa
my fav version of me is me in a👙
English


chai. i wish say na my meat you dey do like this.
EL REY, THE MEAT MAN😮💨😮💨@benueboypj3_
Handling meat 🙂🙂
English

na one omugo banger boy get this account.
normally ivana no really sabi how to type.
ivana@cal_mhe_iva
until you fall in love, you no go know the extent wey you fit mumu reach 😭
English


eyin matun gor oo, see as una fall for fake account bait.
ivana@cal_mhe_iva
Na this TikTok people dey gaz ham, this one fine for una eyes? 😒😂
English

carry your smelly question comot here.
soph@ngbarsophie
so because we’re dating we must have sex??
English


















