Britney

233 posts

Britney

Britney

@hesterpretty

he/him🌈❤️

Inscrit le Ocak 2025
133 Abonnements176 Abonnés
Britney
Britney@hesterpretty·
@Toluwase_x Shey richie can face tunez face to face and talk wetin he talk 😂 na bcos dem Dey fear na hey Dem dey always waka with squad 😂
English
0
0
0
12
Toluwase
Toluwase@Toluwase_x·
“wizkid do as you like if na you dey talk i no get problem but na you first go diddy house, i’ll wait till judgement day but you see anybody else no worry na ground them go dey na you go still pay their hospital bills… twitter na the note pad real life na the face slap.” — king manny. 🗣️
Toluwase tweet media
English
54
46
218
12.7K
Britney
Britney@hesterpretty·
@ViralWilly Just bcos u no get money doesn’t mean u should different btw gle and glc
English
0
0
2
1.8K
Viral Willy
Viral Willy@ViralWilly·
Tee Dollar just surprised his wife with this clean Mercedes GLE worth 90M naira for her birthday 😍🚘
Viral Willy tweet media
English
20
62
2K
111.4K
Britney
Britney@hesterpretty·
@Toluwase_x U go cry tired Toluwase maybe u should find clear video u no na why ur papa dey prison till now becoz wetin wey no concern him wey he put mouth and u know ur mama no live a good life I go cast ode
English
0
0
0
692
Britney
Britney@hesterpretty·
@DrDanny2030 Una be illiterate is this how ur dad spend the rest of his life in prison bcos crime he don’t know about it person post he no mention name una Dey shout he will arrest him na why ur papa for prison 😂 na u nxt
English
0
0
0
25
Britney
Britney@hesterpretty·
@peace_igho U Dey mad if person fight your worker u no go come out to defend ur worker una Dey mad if he no come out e go be like say he Dey fear to talk most people will think he don’t really care for his worker
English
0
0
0
16
Britney
Britney@hesterpretty·
@seyikanbai I swear I feel make this guy chop beating maybe he mouth go zip up
English
0
0
0
81
SKB
SKB@seyikanbai·
CarterEfe says DJ Tunez blocked him for no reason and he’s very happy that Burna boy has given him what he deserves 😂😂💔
English
38
270
4K
80.3K
Britney
Britney@hesterpretty·
@ComradeAtt Why u no put ojo for there he get follower pass Okiki and that koyin on twitch na rubbish Nigeria always do when it come to nominations
English
1
0
1
233
Comrade Attitude
Comrade Attitude@ComradeAtt·
Koyin nominated for Streamer of the Year alongside prominent streamers👏🏽👏🏽👏🏽 This is such an inspiration to never allow the noise overshadows your vision✌️ It is a WIN regardless for him😎✌️ #bbnaija #bbnaijaS10
Comrade Attitude tweet media
English
55
185
1K
34.9K
Britney
Britney@hesterpretty·
@Ifezue333 @seyikanbai Person wey Dey mad instead of him should calm down wey Dey talk anyhow online
English
2
0
3
1.4K
SKB
SKB@seyikanbai·
“Cho Cho Cho on Twitter, but no workings for real life” — Davrel (Official 30Bg streamer) to DJ Tunez 🙆🏽‍♂️😂
English
107
290
4.1K
249.2K
Britney
Britney@hesterpretty·
@davrel99 @davido U be fool bro that’s why America streamer always get opportunities to a stream with most of all artist in USA but Nigeria streamer Dey no get sense u just u stream with davido u start saying shit you’re 30bg for life u can appreciate davido without other artist feel lyk u get sid
English
1
0
6
614
Davreltv
Davreltv@davrel99·
I can cry. I love @davido . Changed my life forever. GREATEST OF ALL TIME. #davreltv . 30BG for life.
English
74
373
4.8K
50.6K
Britney
Britney@hesterpretty·
@theboyfromojo Instead of you should make a video about ur father wey born to die poor u Dey make a video about people wey don get money
English
0
0
0
362
THEBOYFROMOJO
THEBOYFROMOJO@theboyfromojo·
Made videos all through last year speaking on how things might go south with the way DJ Tunez was going at Burna Boy & Davido they said he was protected by Wizkid & nothing can happen to him . Well he just got his a$$ wh00ped. I didn’t see Wizkid save him 🤝
English
24
31
337
8.6K
Britney
Britney@hesterpretty·
@theboyfromojo U no even get sense from the beginning of ur life sometimes u won be like hypetribe but engagement wey no get no make u stay for one place today u be 30bg tomorrow omah lay nxt tomorrow burna boy
English
1
0
1
60
Britney
Britney@hesterpretty·
@1BENNY7G You are bless bro I think you’re the only one have sense out burna fans the rest only think with nose bcos no video showing burna face at all
English
1
0
1
3.4K
benny.
benny.@1BENNY7G·
in all of this, i’ve not seen a single video or picture of Burna Boy at Obis House last night. 🤷🏾‍♂️
English
112
144
2.2K
115.8K
Britney
Britney@hesterpretty·
@Toluwase_x U don cry reach 50 times this morning and still u no get proof to show that it was burna and dj Dey fight bcos the video no show burna face or tunez
English
0
0
2
1.4K
Toluwase
Toluwase@Toluwase_x·
Has King Manny or any of Burna boy boys come online dey throw shade before But u and Wizkid go dey same room dey yarn anyhow idle people 😂😂😂
English
68
256
2K
62.3K
Britney
Britney@hesterpretty·
@blackkyngent @Olamide0fficial U get peller don’t stream on kick it was because they signed him as ambassador that’s why he’s using kick he want all other Nigeria streamer should be using kick but why his wife not using kick
English
2
0
10
1.7K
Aswad!
Aswad!@blackkyngent·
@Olamide0fficial Everyone choose twitch despite the percentage, nah only peller dey promote kick for Nigeria... Jarvis wey be him babe no join kick 🙂
English
2
0
119
15.7K
OLAMIDE 🌸💖
OLAMIDE 🌸💖@Olamide0fficial·
“Twitch does 50-50 Split, If someone gives you 500k, you will take 250k, Twitch will take 250k but KICK does 95%-5% for streamers. Out of your 500k, KICK will take 50k and give you 450k” - Peller explains how streaming platforms work 🤔
English
30
335
7.4K
314.1K
Britney
Britney@hesterpretty·
@AlbumTalksHQ The guy wise he know say na him time na why he Dey release song back to back to pack stream before him time go
English
4
1
140
8.4K
Britney
Britney@hesterpretty·
@OBJIZZY Is it ur location no make have sense 😂
English
0
0
1
199
Britney
Britney@hesterpretty·
@ViralWilly @beri_grizou You just type with no sense no be him send his fans Abi una go just wake up without sense sometimes
English
0
0
0
71
Beri🌚
Beri🌚@beri_grizou·
“How can you say you don’t know someone but still posted his link so they should stream for him, your people even went ahead to spam (we are leaving here now) texts in Davido’s face. Why would you do that”🤦 -OkikiDFT questions Peller on his behavior towards Davrel
English
13
12
209
11.7K
Britney
Britney@hesterpretty·
@OBJIZZY What about people that are doing porn ode una go wake without sense sometimes is the guy force them
English
0
0
1
439