Tweet épingléModel@model2is·1dYou want make I follow you but you no Dey follow meTraduire English131151302.9K
GehGeh@official_Gegeh·4hBro, no holding back, take the risk! Thief person moneyTraduire English27612387319.4K25
Model retweetéBlessed😈@Blessedonx1·9h@model2is Everybody na Judas on the streets of twitterTraduire English11258
Model@model2is·8h@Oldtaker629 No follow Dey there dey wait make I follow you firstTraduire English0002
Model@model2is·19hAs I Dey follow everybody wey nobody gree follow me back e good?Traduire English7714831.5K
Model retweetéSusi@susifortune25·8h@model2is Netflix chop when I never chop keh😪Traduire English01142
Model retweetéGehGeh@official_Gegeh·8hAll Farmers association members We go on break by 12pm everyday Start farming from 7am till 12pm Take a break from 12pm till 1pm then fire down till whenever you want to sleep ❤️Traduire English963727813K4
Model@model2is·8hUna sure say this Elon money go reach all of us? Make some of una give up abegTraduire English30555
Model@model2is·8hE get how you go do April fool near me I go first break bottle for your headTraduire English01548