Papito Wazobiafm retweeté
Papito Wazobiafm
9.8K posts

Papito Wazobiafm
@papi_spending
OAP
Lagos, Nigeria Inscrit le Haziran 2018
2.1K Abonnements5.4K Abonnés
Papito Wazobiafm retweeté
Papito Wazobiafm retweeté

😂 If I hear say dem no go dance crase comot from bodi when that jam drops 💃 Who kill the dance pass: @papitowazobiafm x @Big_Adaku x @iam_seyene or @nwayiocha_1
Oya #chookmouth #tgif mood don start ooo
#wazobiafm951 #dance #tgif #explore #explorer #trend #trending #discover
English
Papito Wazobiafm retweeté

Our next guest artiste on the #CloutMax Radio Show will be live tomorrow with @iamDo2dtun at 7pm on @CoolFMNigeria @CoolFMPH @CoolFMKano and @papitowazobiafm at 8pm on @Wazobia_FM
Tune in every Saturday to join the conversation ⚡️
Reach Out, Get Clout! 🚀
#CloutAfrica


English
Papito Wazobiafm retweeté

We are excited to announce that the Clout Max radio show will air across 4 stations nationwide! 🚀🚀
Join @iamDo2dtun at 7pm on @CoolFMNigeria and @papitowazobiafm at 8pm on @Wazobia_FM every Saturday as they take over the Clout Max show
Get started on clout.ng

English
Papito Wazobiafm retweeté

We don set to lite up your #sundae nite like say sun 🌞 dey do nite shift
.
So Join @papitowazobiafm x @generaldjindo x @nkubiofficial on top #sundaemedemede @ 8pm sharp
.
We go do prank, sing along and plenty comedy for you to #medelise dis sundae
Oya make we go #chookmouth



English
Papito Wazobiafm retweeté

Post am ontop Instagram and tag @TheRepublikans with #RepublikansWatchAlong we go come choose the Video wey sweet us pass!
MAKE I HEAR YOU SAY YEA YEA!!! 😉
English
Papito Wazobiafm retweeté

Dis wan no be regular!!! We dey give 6 pipu opportunate to watch @uefachampionsleague final live with #therepublikans: @papitowazobiafm x @buchi_laba x @timirhema x @officialsuo x @iamsexyjoe x @sawadinho1 Make I hear you say yea yea 😉
English
Papito Wazobiafm retweeté

On top #ClubWazobia Tonite For 10:30pm Catch @generaldjindo x @papitowazobiafm As Dem Go Make You #shedibalabala #shedibololo so no miss where the gbedu dey loud!!! 💃
#shedibalabalachallenge
#shedibolobolochallenge
#chookmouth
#wazobiafmlagos
#wazobiafm951
English
Papito Wazobiafm retweeté

Anoda #tgif don show and @generaldjindo x @papitowazobiafm don ready to tear down the roof with gbedu wey dey loud on top #clubwazobia @ 10:30pm sharp today
.
No miss the energy, the vibes and rhythm becos even @caramel_sugarxx never recover from am 😂
.
#clubwazobiafm
English
Papito Wazobiafm retweeté

Which club go finish top 4 for #epl?
Follow @timirhema x @buchi_laba x @iamsexyjoe x @papitowazobiafm pieces ds yarns ontop #euroballyarns podcast
Click dis link 👉🏼 youtu.be/OuFia14Pnu0 to watch full video nd subscribe to Football Republik Ng
#footballrepublikpodcast

YouTube
English
Papito Wazobiafm retweeté

Come see as @papitowazobiafm x @generaldjindo dey contest to be the “RIGHT HAND MAN” of the BOSS LADY herself @realchechesmith on top #OgaMadam show
.
Make we start to dey VOTE 🗳 by replying this tweet with dia handle becos na your hand e dey ooo
.
LET THE BATTLE BEGIN 😤
English
Papito Wazobiafm retweeté

We sabi say una wan #chookmouth for the flopos wey happen for @arsenal and @ManUtd games yesterday
Na why @papitowazobiafm don station for 2pm sharp on top @wazobiafmlagos to give una opportunate to yarn your mind


English


🚨 New @wizkidayo album ‘Made In Lagos’ ft. Skepta, Burna Boy, Damian Marley, HER, Ella Mai & more
Out now on all platforms 🇳🇬🦅


English
