sometimes try to be the side guy of a girl in a relationship… so that when you’re in a relationship you’d know all the scope shima wan use for you, for her to go and cheat
@Biglummy100 Ma why I Dey chop once a day
My Igbo na 3 puff 💨 I kukuma Dey quick high 😂
5g fit last me for 1 week now 😂 Igbo don cost food gan don cost
@Trenches_X I swear my bro
E come later Dey clear me say him invest on some product and e Dey login Dey see the money wey him invest
$75k btc e run the money $75k 3 times
And me I Dey here Dey beg am for $5k make e even do half first 😞
Those investment boys bad no be childs
Today, I realized A lot of men are tired of their relationship and not in love anymore, but trapped by investment.
They’ve spent too much time, money, and energy on the relationship, so breaking up feels like handing over the finished product to another man. 💔😂
You don dey sing for over 15 years. My first single was in 2022. Still you’re not a match. Make those People dey gas you but me and you sabi wetin dey really play