Crazeperson@Fwdelay·1hGo and tell your partner how you want to be treated, cause us wey dey view your status, we won't do anything about it.अनुवाद English01425
AWAKENER👑👁️@Chris_Hackney_·13h@Fwdelay Dey play🤣 how she want take prove say she love me ?🤣अनुवाद English10112
Crazeperson@Fwdelay·15hJust started posting guysss, I want you guys to help me grow🥹अनुवाद English7420183
Crazeperson@Fwdelay·7h@KimmCastro5 @keylagotpaid For smth wey I just start o, fb broअनुवाद English0000
POOR MAN PIKIN@KimmCastro5·14h@Fwdelay @keylagotpaid How many people you don help grow?अनुवाद English1013
Crazeperson@Fwdelay·14hMake Good woman self find me come house abeg, I no get strength.अनुवाद English33172511