OlaRashi@OLARASHI·1h@Ncrypto3O @kopi_orm I read mine on mangazone. When you’re done read solo levelling ragnarok, it’s his sonअनुवाद English00111
𝗺𝘀.𝗲𝗿𝗼𝘀🍳🦙🐒🦋🧸@kopi_orm·2dI can’t wait for Solo Leveling 3 so my bro suggest to read the manwha of it since it’s finished, I don’t want to be spoil but here I am starting to read it and start to Season 1 🤣🤣अनुवाद English10096
OlaRashi@OLARASHI·16h@Titiloyejoshua_ @ChainChaserVN @trend_vibe_fun Guy, at least crop am Naअनुवाद English0000
LØRD ÍÇHÏGÖ@Titiloyejoshua_·2d@ChainChaserVN @trend_vibe_fun Hello I'm active for quick follow backअनुवाद English1003
Andrew@ChainChaserVN·2dGrow your X account? Just say "hello" 💐 Gain more verified mutuals here 🔔अनुवाद English606843078.6K11
OlaRashi@OLARASHI·17h@trend_vibe_fun @perkmaybe Una with blue tick still dey do this one Make I dey go kaduna sell tomatoesअनुवाद English0000
yellow theCreator@perkmaybe·19hAnother day to grow your X account, who is active to gain?अनुवाद English94613055819K12
Encrypto 3.0 📊@Ncrypto3O·18hFine girl go just post picture una go just dey engage am anyhow e reach my turn everywhere dryअनुवाद English7118165
OlaRashi@OLARASHI·18hSee as blue tick take Dey complain I Dey go Onitsha, I wan go start new lifeअनुवाद English0001
OlaRashi@OLARASHI·18hPeople with blue tick Dey complain say everywhere dry, no once cold catch meअनुवाद English0001
OlaRashi@OLARASHI·1dPeople with blue tick dey complain say dem no get followers Wetin I wan talk?अनुवाद English0001
OlaRashi@OLARASHI·2d@Lawalabdul312 @sharifa218400 Omoo. Try Dey go school na. Abi make you Dey go adult school. INSAULT. I first think say na assaultअनुवाद English0001