FRESHER@_thetecboi·9hU dey find banger post but you no dey gree engage your mutuals Dey playअनुवाद English156685621
Alexis🌸@hy_alexiss·7hMake una contribute for me abeg 😭 I wan buy blue tick A closed mouth is a closed destinyअनुवाद English38181131.5K
Unknown@void47x·9hUna unfollow rate is getting out of hand we need to do something about it.अनुवाद English16538850
Aricky@Arikemii0·11hAlgorithm abeg suggest my tweets to better people today..अनुवाद English34171241.2K