Dizzy maxwell
108 posts

Dizzy maxwell
@dizzy_maxwell
Living life day to day and saying fact ‼️
शामिल हुए Şubat 2026
20 फ़ॉलोइंग6 फ़ॉलोवर्स

@dizzy_maxwell Untop toto wey don born pikin wey no get papa 😭😭😭
English

No go feed ur poor daughter, you born finish you no see papa accept ur daughter, come Twitter dey look for intentional man, Toto can’t save you from ur parents house, go get a job and a life 😹
𝙳𝚊𝚍𝚍𝚢’𝚜 𝙶𝚒𝚛𝚕🫧🩷@ASA___ODOGWU
imagine waking up to you being the “face of ugliness, misfortune and misery”
English


@youngskales I swear, that’s why am trying my hardest best to put myself first in everything, people are fast to move on, they don’t care, they only care when they benefit from you 💯
English

@queenbeth____ Let dem enjoy their last moments, no one knows if their the next victim 🗿
English

@it_Rutie Make he Dey wait make you come disvirgin am before?
English

@YKoluwaseun9 How I wish we can say the same about you? But you nor get the kind level wey dem go see Davido around you 🗿
Add more tears 😭
English

@YKoluwaseun9 Na you borrow am money make he take do marriage? Una go just Dey hate on small boy wey nor send una
English

@YKoluwaseun9 Wetin concern you with people personal life? He sure for you na you nor go show your gf where dem for born you, Abi na still the environment you still Dey live?
English

@Dan_baba04 Abi person wey Dey look up to you before go begin Dey advice you 🗿
English

@cal_mhe_iva You think say na everybody Dey act childish like your ex boyfriend or your present boyfriend
You will never see that kind man in your level, we know you Dey lowkey wish say na you him do that kitchen video with

English

he go see ham oo, he better leave lagos and go find ham for their village
YabaLeftOnline@yabaleftonline
“I don’t have a girlfriend yet but my wife must know how to cook. I’m not hiring a private chef… I’m a traditional man” — Zerry DL
English

@vector_olal Him mind go Dey when the cl go block am before then 🗿
English











