पिन किया गया ट्वीट
【I MONEY】
776 posts


@linux345user @trader_naik @GoatFunded @Haruna_gft @EdwardXLreal Nah e no cost around $15-17 sha I think so e no cost sha it was something like 50% discount
English

🎉 First Payout Achieved! 💰
Excited to receive my first payout of $215.77 from @GoatFunded! 🚀
The payout process was smooth, and I'm grateful for this milestone. This is just the beginning—many more to come! 📈
Thank you, GFT! ❤️
#FirstPayout @Haruna_gft @EdwardXLreal


English

@youngmayor2001 @trader_naik @GoatFunded @Haruna_gft @EdwardXLreal How much hope e no too cost make I wait for discount
English

@linux345user @trader_naik @GoatFunded @Haruna_gft @EdwardXLreal Omo my bro when I buy am d been d on discount sha
English

@imdailytrader Omoh where una dey see strategy 😭
Make una update me oo
English

@imdailytrader No whine me oo u wey go soon dey collect Elon Money ur post just dey go viral and e dey sweet me
English

@goodluck8_ Saturday night u go just dey put for wrong place 🤣🤣
But Sunday morning ur eyes go see Wella
English

@dili_gizache I sabi u oo 😂
But my former account Elon don chop ham
English




















