Williamsdasilva Pedroability
541 posts

Williamsdasilva Pedroability
@Dapedroability
‘In The Dark’ i said I love you What will you say to me.
Bergabung Mart 2026
278 Mengikuti92 Pengikut

@Oluwa_drama @_meena_daisy Na woman kill Samson,
Na woman mislead Solomon,
Na woman make God punish David,Na woman make Esau lose birth right,Na woman make Jacob serve more years than he should,
Na woman make Annaiyas lie for church,Na woman make joseph enter prison.shud I kwatinu😂😂,wetin una Neva do eeh
English

@sandy2906855497 B4 u blew me away,jux fb osiso
English

@Elysian_Sarah @Ada_mamasita She gather shaa
English

@Elysian_Sarah @Ada_mamasita Oya na let's grow up together.jux click fb
English

@MasukuShan36213 Why au going when am jux arriving..cum bk joor
English

@DorisD556656 Abeg eeh,Shay u and bobirisky na siblings 😂😂😂😂🤭🤭🤭🤭🤭
English

@CahkehUnusual Na joke I dey oo click fb osiso
English

@CahkehUnusual Despite Ur makeup,d pimples stil show🤪🤪🤪🤪
English






















