But wait family itโs just 1mint and 2 foul to cut how manage Ecuador ๐ช๐จ made two foul in 1mint ๐ญ๐ญ๐ nah now the cut dey pain me ๐ญ๐คง
@MustyAkaza No wahala bro buh abeg you fit help me with 2k cuz I don plan say if the money boom I go take part enter transport go church this morning then use the rest chow and drop offering boss abeg
Nothing spoil make I cook one sharp one make we boom ๐๐
But family those people spoil my plan you see that 359k wey dey the back nai I wan use do giveaway tmr morning fuck ๐ญ