Olatunji Victor
272 posts

Olatunji Victor
@OV19OFFICIAL
always ready for God blessings
Czech Republic Bergabung Kasım 2013
99 Mengikuti10.5K Pengikut

@OV19OFFICIAL Na d grace of God dey Grant my wish, achieve set goals, dreams into reality and The grace no go leave u, and I know say God wey dey run am for you go answer my own prayers and Grant my wishes too🤲...🇳🇬🤍⚽ @OV19OFFICIAL
English

@UGyourGuy I no think say u go fit be me for one day 😂😂😂😂
U fit train??
English

@Ibitoyeopeyem14 If person no serious and he con make am
Abeg Shay u no go join am 😂😂😂
Pple just wan talk
English

@OV19OFFICIAL Feed us 😂😂
Drop more banger Abeg o
before Dey say u no serious
English











