Target UTD⭐️

2.7K posts

Target UTD⭐️ banner
Target UTD⭐️

Target UTD⭐️

@TargetUTD

We dare to do, unrelenting and never giving up. If this resonates with your beliefs let’s linkup immediately 🤝🤝🤝🤝🤝 Manchester United forever. Red for Life

Earth Bergabung Mayıs 2023
383 Mengikuti397 Pengikut
Tweet Disematkan
Target UTD⭐️
Target UTD⭐️@TargetUTD·
Ur problem is not consistency…..it is laziness to engage with peoples posts. Comment Hi in the comments section let’s connect.
Target UTD⭐️ tweet media
English
120
20
169
2.6K
Suzzysunshine
Suzzysunshine@Suzzybaby04·
@TargetUTD We suppose call efcc for you 😢 where you see money for rice and chicken
English
2
0
1
6
Target UTD⭐️
Target UTD⭐️@TargetUTD·
How I take move from Rice and Chicken for morning to garri this afternoon and today never finish oohh, God Abeg.
English
7
3
24
207
Target UTD⭐️
Target UTD⭐️@TargetUTD·
This one wey una dey swear for girls make nothing do my babe oohh
English
7
3
28
216
Target UTD⭐️
Target UTD⭐️@TargetUTD·
Nobody get good health and Long life pass boys wey dey smoke
Target UTD⭐️ tweet media
English
4
0
20
151
Target UTD⭐️
Target UTD⭐️@TargetUTD·
Make a wish under this quote I dey with God now
English
6
1
16
97
Fortune abiodun
Fortune abiodun@Fortune6623671·
@TargetUTD Tell am say I need am now now abi you no deliver my message well
English
1
0
1
4
Fortune abiodun
Fortune abiodun@Fortune6623671·
@TargetUTD Tell am say I need am now now I mean asap make he come through for me Why he dey look me suffer 😭😭😭
English
1
0
2
6
west
west@westernhustler·
i get 530 followers them no dey engage 💔🥲
west tweet media
English
42
9
70
1.1K
Target UTD⭐️
Target UTD⭐️@TargetUTD·
If you b God you go answer ur prayer
Target UTD⭐️ tweet media
English
5
1
26
121
segto
segto@Segto11·
God for kuku leave ribs collect brain use create this gender
segto tweet media
English
8
2
25
129
Target UTD⭐️
Target UTD⭐️@TargetUTD·
If you’re taken back to 2016 what would you change
English
5
3
16
122
FINUM
FINUM@GentleJayson·
@TargetUTD Yeah and I no care to build am
English
2
0
1
7
jindu✨
jindu✨@jindu__·
People on twitter keep falling for rage bait every fvcking time!!!
English
10
10
47
343
FINUM
FINUM@GentleJayson·
@TargetUTD Yes, my x account was created 2015
English
2
0
1
11