Winifred_defi🌹

3.6K posts

Winifred_defi🌹 banner
Winifred_defi🌹

Winifred_defi🌹

@Winifred_core

Money minded girl🤑 | Sharing relatable vibes,✨️ laughs & small wins | Growing daily 🌸

Bergabung Mart 2025
665 Mengikuti568 Pengikut
✞
@Baba_johnbull·
@Winifred_core make you sha get roi for that business o if not this world no go contain me and you
English
1
0
1
14
✞
@Baba_johnbull·
una don start again o, who comot 3.3m from my account? make the person confess now o
English
7
2
44
460
✞
@Baba_johnbull·
omo, at this point i fit pay to kiss you, i just won kiss. 😪
English
11
6
43
551
✞
@Baba_johnbull·
@Winifred_core you start kuli kuli business with 3.3m? this one dey chase me go village, make una help me 🤲
English
1
0
1
11
✞
@Baba_johnbull·
@Winifred_core @Tumiicop i dey always talk am say u be senior man, u see as u expose yourself? 😂
English
1
0
1
17
Winifred_defi🌹
Winifred_defi🌹@Winifred_core·
The kind suffer I dey suffer now no be the one dem dey discuss with person,na only me and God sabi.
English
4
1
8
121
✞
@Baba_johnbull·
“na wetin you see, you know” i see how lecturer dey teach me o, why i know no?
English
3
4
28
327
✞
@Baba_johnbull·
@Winifred_core you use 3.3m buy kuli kuli? omo u go d!e ni o 😂
Eesti
1
0
1
13
✞
@Baba_johnbull·
@Winifred_core @Tumiicop them go beat you for this app, u go think say na me 😂 all this ones go punch your face
English
1
0
2
22
✞
@Baba_johnbull·
@Winifred_core my lips wey dey shine pass your glory.
English
1
0
2
33
ilymjsyk
ilymjsyk@g4na_xo·
My man, my man, my man When last you deworm?
English
11
16
93
2.7K