3.8K posts

ャ banner
ャ

@_jxwon

philosopher

casterly rock Bergabung Mayıs 2020
965 Mengikuti1.3K Pengikut
Tweet Disematkan
ャ
@_jxwon·
i just be on here reposting things i don’t even relate to
English
0
5
9
836
ャ
@_jxwon·
“LRT” make una stop that nonsense now o
English
0
0
0
5
ャ
@_jxwon·
@1kTunechi yea🤣 but i don dey already feel sleepy before the tweet sha
English
0
0
0
8
Aaron?
Aaron?@1kTunechi·
@_jxwon you actually go sleep?😭😭
English
1
0
0
9
Aaron?
Aaron?@1kTunechi·
low-key want a pet monkey
English
1
0
0
68
Aaron?
Aaron?@1kTunechi·
@_jxwon your next sleep go be your last sleep🙏
English
0
0
0
13
ャ
@_jxwon·
@1kTunechi i been dey use wavecaps but when you use am for too long, e go dey uncomfortable plus e dey compress hair gan so i just drop am
English
0
0
0
17
Aaron?
Aaron?@1kTunechi·
@_jxwon brah i started wearing like last month. it stops you from picking your hair subconsciously plus breakage reduces. i know how much of my hair i dey uproot before 😂
English
1
0
0
21
ャ
@_jxwon·
i don use my hand uproot all the hair for my head finish dawg💔
English
2
0
2
195
ャ
@_jxwon·
@thugboyfizzy guy abeg nau😭 i just like to dey pull my hair
English
1
0
0
15
ャ
@_jxwon·
@1kTunechi nah, i actually dey always feel say niggas wey dey wear bonnet just dey wear am for fun but it all makes sense now
English
1
0
0
26
Aaron?
Aaron?@1kTunechi·
@_jxwon you no dey wear bonnet?
English
1
0
0
41
ャ me-retweet
Aaron?
Aaron?@1kTunechi·
money can buy happiness
English
2
1
2
58
ャ
@_jxwon·
@fmlmads i’m more curious about how you spent 2k in 3days
English
1
0
2
115
ャ
@_jxwon·
@ShevyJonjo 😭😭😭😭😭😭😭😭😭
QME
0
0
1
181
Aaron?
Aaron?@1kTunechi·
@_jxwon he say lobistars😭
English
1
0
0
37
ャ me-retweet
ャ
@_jxwon·
na only me no like to dey try out new delicacies? just give me my rice, beans, spag , amala abeg i no fit chop lobistars
English
1
2
3
105