dos22
1.8K posts


@erigganewmoney Always money 💰, more money 💰 and a touch of baki🚬💨
English

@erigganewmoney Omo na money o even make I get food for house if I see money I go happy like
English

@erigganewmoney Credit alert. Boss abeg Credit me mk i use buy foodstuffs.
English

@funny_kante U dey craze… u wey even Portable try fine pass? With your forehead like wall of jericho 🙄
English

@funny_kante Guy you don dey too handsome ooh
And E no go make sense... because nah your look ane facial expression they make your content dey sweet
English



















