GEEMONEY †@honestfan0·10h132 followers 😭❤️ Una wey think say I go be small account forever . How e com be now😹翻訳GIF English15117308
Styles..💭🟦@FashPrint70043·12hMy mutuals just dey give me joy.. Engagement full ground like water..😂翻訳 English56463927
Alhaji Dudu 1️⃣@blackjesusxr·10hI repost but some of my mutuals no go still see am nah why I quote😅翻訳stunna@jumsbby English84341K
Hxmza@Bn_Muhammad01·10h@maleekberry_1 E go clear for front and when e clear tear everywhere like rugged jeans翻訳 English0005
Hxmza がリツイートʙᴏɪ ᴋ 🧃@maleekberry_1·10hNah the longest lowkey i don ever stay for my life be this and it's not even a joke翻訳 English3514157
Hxmza がリツイートJamie@jamesjustlearn·11hOmor forget pride and build your X account ooo翻訳 English421187959
ThatYTboy@daYTguy·15hIFB but person go follow una finish to follow back go become issue Una go de feel like Merlin 😂😂翻訳 English24144865
YinkSZN⚡⚡@YANKLEF1·10h@Oshodi_0 My guy say make u check south Africa portal Ur meat go peel翻訳 English104179