@jujupunte I’ve always disappointed my wife in all I do
Lately we get to understand that all the badluck happening was because of this house we are living in
My wife only wants one thing right now a new rented apartment
Please talk should connect me to any kind of job please
@Lonebo11@77thutmose Una no Dey ever get papa
And when Una pikin grow too
Dem no go ever regard Una as papa
This life na circle ⭕️
Think about this
Na woman win las las