固定されたツイート
Da_Zeako
577 posts

Da_Zeako
@DaZeako
FUN LOVER 🤪CRUISE 😋 WE CAN ALWAYS DISAGREE TO AGREE 😇 RONALDO - DAVIDO 🇧🇪 VDM - GEHGEH
参加日 Ekim 2025
129 フォロー中234 フォロワー

@bigwiz_13 Thank God say u sefe nah e fan base, list your achievements for life
English

@DaZeako Achievement wey Wizkid get and the one wey e fan base get bingos and frog voice note fit get am
English
Da_Zeako がリツイート

@ChainChaserVN @OMONLA6451 I don follow tire e..una nor Dey follow back 🤦♂️
English

@perkmaybe @FPL_Gullivers I don follow tire e..una nor Dey follow back 🤦♂️
English

@DaZeako @EgeaYoung If your ma cover her leg you for nor dey here dey Fool your self
English

@bighushola And I love it as long as wizkid nor fit ever revive e fade career
English

@EgeaYoung @kelvin_oviawe I nor go hustle and there’s nothing you can do about it
You jobless MF 🤫
English

@DaZeako @kelvin_oviawe No level bingo go hustle for your future mugu 😂
English

@bighushola Omo so much pain in this write up 😂
Nor worry see bucket 🪣 cry full am I wan drink am
English

@DaZeako Yeah you can’t at all cause I no mumu like you dey carry beard dey spit rubbish 😂.. hit the gym Egbon adugbo
English

@bighushola Just continue to Dey carry for comment section I never get your time 😂
English

@DaZeako Na so ur useless first start him madness na wetin you to inherit 😂 aridin agba carry scattered beard come live dey shout untop person wey get money pass ur generation !!! It’s better you check yourself bro this man no send una 😂 continue dey decieve yourself
English

@DaZeako Una mumu ehhh
Dey no dae give am but he dae get show
30 dogs 🐕 una life don spoil useless and senseless fan base, una fave World Cup song get 155k streams in 24hrs una no get shame at all, make una dae use same energy stream he song if he go fit reach 4b😂😂
English














