NATURAL 🍃@Great_guy511·10h@allaboutmicheal @deylowkey247 Make we see plugg near hell fire翻訳 English10014
st. mıchaeł☆@allaboutmicheal·12h"that smoke you're smoking will lead you to hell fire" na wrong place e lead me be that o, cos I go still use the fire light up翻訳 English78348211
4ty4@nightmares2044·17hSome of Una don smoke 4 estates 13,000 per bag 11,000 per gram翻訳 English4934139260.4K11
MrDopeBoi@manliketine420·17hAs I dey bomb, I dey bet, I dey trade, I dey go site, I dey go farm, and I still dey look for wetin I go thief join.翻訳 English2616577713K68
GehGeh@official_Gegeh·15hWho do you think ranks as the worst president Nigeria has ever had?翻訳 English3966357434.8K5
B̳o̳b̳i̳a̳c̳h̳e̳ 🐼@Thetalentedbobi·21hYou wan move my work go give your serious boyfriend abi. 😂翻訳 English8116582314.6K38
DAMI FOREIGN🥶@TheDamiForeign·19hYear of financial breakthrough don remain 6 months o😩翻訳 English4622941.8K22.1K26
𝔸b𝕒𝕫𝕫@abazwhyllzz·20hWhich year did you watch your first World Cup? Me : 2018翻訳 English1.8K3494.9K206.4K33