固定されたツイート
_ur_lurd 🇳🇬💯💪🏿
519 posts

_ur_lurd 🇳🇬💯💪🏿
@LurdPrech
Money🤑 is happiness. If you want to know how happier I am try me with food but don't forget money makes me more happy 😂😂 bet wisely 💪🏽30BG
A place in God heart ❤️ 参加日 Mayıs 2020
105 フォロー中81 フォロワー

@DAFJOM @ShortNicke770 I go Bookmark am and you Bookmark my own ooo u know say my wahala they come in pro max
English

@LurdPrech @ShortNicke770 for the 3 games wey we get with Atletico Madrid, na only 1 point dem go manage carry. Bookmark am 📌
English

Honestly, Real Madrid fans should be happy. With the way Bayern Munich dominated chances, 1–2 is a blessing.
@ShortNicke770 @LurdPrech
English
_ur_lurd 🇳🇬💯💪🏿 がリツイート

@Oscar_Orkuma @ShortNicke770 Ozour you way know waiting you they talk why u nor book your own ewobi
English

@ShortNicke770 @ShortNicke770 hey you monkey, now you believe me say Dubai basketball 🏀 no fit play Over 86 for Euro league abi??? If i was as lousy as you, I for dey rant i know what I said I dont talk for talking sake.
English

I no get ur time I dey drink garri with fish and turkey💨
Oscar@Oscar_Orkuma
@ShortNicke770 I go drag you if Dem no play 86 first half..
English

@ShortNicke770 Nothing them wan tell me you dey among city boys cus na only them dey chop this kind of garri for Nigeria
English

@DAFJOM So our President Bola Ahmed Tinubu say make we take dey soak garri
English
_ur_lurd 🇳🇬💯💪🏿 がリツイート

The one way they pain me be say them go still collect one spaghetti to take vote 🥺🥺🥺
Sahara Reporters@SaharaReporters
WATCH: Katsina Residents Flee Homes In Droves As Terrorists Issue Threat Letter Of Imminent Attacks
English

I swear nor be fight 😂😂😂😂
Toluwase@Toluwase_x
“Ogbafia, DJ Tunez dey for ground 😂” — Lekki street boy narrating what happened at Obi’s Club last night
English
_ur_lurd 🇳🇬💯💪🏿 がリツイート

Carry yourself dey front na why who na mess they smell like dead body
Big Baby🌚❤️@AdesolaBlessin9
Walk with me
English












