固定されたツイート
Small Obii
1.7K posts

Small Obii
@Smallobi1
Chelsea FC 💙 | Messi Fan 🐐 | Catholic ✝️ Football. Faith. Lifestyle. DM for Promotions & Deals 📩
Lagos, Nigeria 参加日 Ağustos 2023
2.7K フォロー中2.1K フォロワー

@Smallobi1 With Red card
And that's ur only trophy of the season 😭😆
English

@Smallobi1 @Matthew02v Amorim ffs but we don bounce back but can't say same for you. You just dey go down like naira
English

@frontforgeux @Matthew02v Tottenham even commot una for Europa cup final
English

@frontforgeux @Matthew02v 😂😂😂 no send am
Send am anytime una win Club world
English

@Smallobi1 @Matthew02v You wan see which of them make I send jpegs
English

@Matthew02v @Smallobi1 People wey leave their own players begin hype Fernandez pass us sef 😂😂😂
English

@frontforgeux @Matthew02v 😂😂 better as how 🤧 why una commot early for fa cup and carabao cup?
English

@Smallobi1 @frontforgeux 😂😂😂still yet everybody day run from una club 😂😂
English

@frontforgeux Garnacho wey be una best player last season nah bench he dey always stay
He no dey smell lineup
English

@frontforgeux Theater of dream wey don turn to nightmare 😂😂
Una mate dey Fa cup una come mark attendance
English










