固定されたツイート
QWIN BARMESS 💙♥️
738 posts


@Melaworldwide @akinz_babe @grok U get mind dey summon Grok cause of ur expired Camel? 💔😂
Thank God say Grok no reason u
English

@uyama278 @ola_oluwa001 u just dey everywhere o
I offend u? 😭😂
Even ghost sef dey learn work for where u dey
English

@SamadSalau94890 If Dem born u well tag me
Na ur prick I go cut🔪😂
English

@Scottjnr7960 🚀🚀
I need followers and mutuals, pls
I engage very well
English

@jayveenn U wan bill ur sugar daddy again? 😭
How many times already this new month? That man go soon dump u💔😂
English


W #NewProfilePic in the fucking chat
Show me a more beautiful pics than mine in this X 😻
If dem born u well, use my pics soapy, ur preeq go fracturize 💔🤣

English

@ola_oluwa001 @YumeKissl Try dey rest o
Dem go soon bæn u like me 💔😂
English






















