𝐃𝐚𝐧𝐢𝐞𝐥🌴☆
2K posts

固定されたツイート

Rejected me in public but begged privately 😂

another superstar!@mike_exee
@pinkpnterest too easy, no
English



@thisisdmt01 "I'm sleeping already"
But you dey text me?
She deserve am
English



Knock knock
Who is there
It’s me
it’s me nau, come and open the door.
oga mention your name if not na there you go sleep
guy no be everything be play come and open the door for me
you never ready o, when you ready you go mention your name?
bro just pray make i no meet you inside cause i go break your mouth today
😂😂 you wey dey outside dey threaten me.
oya abeg come open the door for me
fund my sporty first
guy walahi mesef no guide
okay you never ready o
oya i don load 2k
okay, wait for me i wan go shit
guy god wan punish you come open this door na
baba i wan go shit seh, give me 10mins
so make i wait outside till you pupu finish?
dey go back where you dey come from if you no fit wait na.
oya abeg come open am for me
swear say you no go beat me?
guy come open this door nau
oya i don dey come, no cry again
na your papa dey cry
my papa, you never ready seh
oya sorry, na my papa
good, i don dey come.
t@tundemoore_xx
let's hear your *knock knock* jokes 🤔😂
English























