Make God help🙏🏾🤲🏾
551 posts



@mayy_rhee See person wey them Dey say silly things about
Omo I no blame you sha
Na those stupid men wey don spoil our name all in the name of rape

English

@namelessD_ Fasting don finish na
Make she go back her old ways na him remain abeg leave her o 😂😂
English

Na wetin your mates Dey wear be this?
Sexualizing yourself on a day like this?
SAMEERAH@omoiyaonibata
Eid Mubarak 🌙❤️
English

@thepurplejazzz Belt wey suppose hold the stomach
As belt see stomach e run leave stomach run go meet breast 😂😂

English

such a small club mentality
Alabi@the_Lawrenz
If you like beat us 10-0 at home. We beat you on the biggest stage for the biggest trophy in world photo. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
English

@OluchyyRaregem Go to farm city and you’d see 50% of the type of guy waiting to be picked for 20k
Easy with overhyping her
It even good you didn’t bring yourself into the conversation
Not trying to be rude
English

not to be rude but 90% of men will never bag a woman this beautiful… so how did carter efe even manage to do it in the first place? 😭 that might genuinely be the biggest achievement of his life.
𝔼𝕤𝕞𝕒𝕣𝕥😎@Esmart26
Omoh see wetin Carter Efe fumbled
English


@MkoTheComedian Later this Ibadan geh geh go come outside say na him make asake give the boy verse..person wey don consign am already Dey open mouth waaa say make him give am verse
Better face your Ibadan people dodoyo
English






















