Minogehshishi🪖🪖🪖

7.8K posts

Minogehshishi🪖🪖🪖 banner
Minogehshishi🪖🪖🪖

Minogehshishi🪖🪖🪖

@problemboj

PR and Content Distributor,[email protected]

Giran Republic🪖🪖🪖 参加日 Ocak 2023
408 フォロー中210 フォロワー
固定されたツイート
Minogehshishi🪖🪖🪖
Minogehshishi🪖🪖🪖@problemboj·
Even if asake stop making music today, Seyi no go still reach him level
Minogehshishi🪖🪖🪖 tweet media
Sparkooo🦅🦀@UrfavBoyq

@problemboj Same asake wey no get solo of 30m this year .am out jhoor Gbasake😭 ??😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

English
1
1
9
1.1K
Minogehshishi🪖🪖🪖
@sammiedapr @Ka2biaa Bro last year,as i see why love for the most streamed song of the year like dis i happy die😂😂😂nothing wey dem talk they even talk say na farming😂😂😂
English
1
0
1
11
That Gíràn Boy🪖
That Gíràn Boy🪖@sammiedapr·
@problemboj @Ka2biaa Na even that why love piss me off pass If u see as them dey drag my idolo, before them later start to dey chop am Awon oloshi
English
2
0
2
35
Kwuka 🫟
Kwuka 🫟@Ka2biaa·
This is a very wrong time to be an Asake hater 😂😂
English
9
51
307
2.8K
HYPETRIBE
HYPETRIBE@hypetribeng·
🚨Ruger co-signs Strei’s “Obebe” off his Night EP 🤩🔥
English
21
45
641
74.4K
Stanley Rave🦇🦇
Stanley Rave🦇🦇@StanleyMobi2·
Asake too local 10 million Nigeria....3 million outside 😭😭😭😭 3 million Ikorodu...5 million lagos...2 million ibadan 😭😭😭
Eesti
18
9
126
2.9K
Gemini
Gemini@gemininiiii·
@problemboj sweat go don full the werey body😂
English
1
0
0
84
Gemini
Gemini@gemininiiii·
Asake’s pressure that made Rema tell his fans, “Tell my bats I’m coming” I don’t know what today’s pressure will make him say to his fans the boy go don lose his appetite sef 😂
English
8
22
128
1.5K
small DOCTOR
small DOCTOR@iam_smalldoctor·
Winners Celebrates, While Losers Explains 🔐
English
65
138
1.8K
14.3K
Chapo🗣️
Chapo🗣️@FugaziReturn·
My mama tell me say patient dog eat the fattest bone
GIF
English
14
14
102
2.9K
Minogehshishi🪖🪖🪖
@bigggpizzle I no know who you really stan oooo weather na seyi or rema but if you check well na both of dem asake dey flog for here, asake global first dey stream cover heis first day stream still remain 😂😂 just stop dis gutter behavior and embarrassing your family on the internet 🙏🙏🙏
Minogehshishi🪖🪖🪖 tweet media
English
2
0
3
156