固定されたツイート
🪖
119 posts

🪖 がリツイート

@tuffback_ the acct still fresh sha, you go soon follow ada of london.
English


Business are crashing ,9-5 dey complain
Any generational wealth now na either you thief or you scam
mike@mikealebiosu
everybody just dey hustle to survive and pay petty bills. there is no generational wealth in sight, bro. na die we dey, wallahi.
English

If you truly bought it from aboki, you need to brace up after two weeks. You go need handkerchief to dust your leg on regular basis.😂
@
8k, and una dey talk say them cheat me😔😔
English
🪖 がリツイート

RT @The__Vyrus: God! If I manage comot for this one
I swear, I no go waste money again
I promise!
Pity me!
God abeg!!!
English
🪖 がリツイート

Snap AI almost lost me for island as I no sabi use google map then.😭
Ayo@Alhajirostova
I remember using that snap AI for one exam revision. na me later dey teach am 😭
English








