4tkdos
5.8K posts


Nah my countrymen full their
Useless people 💔
PSG_Levi@SCP_Levi
@ney2maa All random africans 😂 not a single Portuguese person 😂
English

@Lekan0919 @Ea_Fcm_Forum @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Reply nah guy ? Werey don ghost 😂
Everybody nah Elon musk online 😂😭
English

@Lekan0919 @Ea_Fcm_Forum @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Ask that guy
He guide gan
Nah lekki he dey live brr
English

@Ea_Fcm_Forum @4tkdos @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Boss abeg make I just see 800 go work pls I go really appreciate 🙏😭 u no go ever know Shame omo
7049350626
Opay
English

@Ea_Fcm_Forum @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Your mama wey dey live for ikorodu ? Under bridge Onijere 😂
English

@4tkdos @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Tk am easy una plenty wey neva chop for ogun state🤣🤣
English

@4tkdos @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Omo u really mean am o🤣,wait fess I Sabi u😂,u reply my post come dey throw spit anyhow 😂
English

@4tkdos @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Werey dey suffer dey talk rubbish,Drop aza mk I help you sub
English

@4tkdos @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Na you and your pa dey Ogun city nah😂,find out please🤣😂
English

@Ea_Fcm_Forum @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Your mama nko ? Your mama fit do ham nah 😂
Indonesia

@4tkdos @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Enter bush help us find out nah then we go know😂
English

@flowerboylamba @yung_pheelz01 @TBereiweriso Me I no dey follow una do Ronaldo vs Messi nonsense… Ronaldo is not a midfielder… you can’t expect a striker to drop to the midfield to create chances
English

@Ea_Fcm_Forum @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano How many for Ogun state you mama don hear say dem pack? 😂
English

@4tkdos @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Wetin dey there to talk egbon,Dem go fess pack una for ogun then proceed to the next state😂
English

@Ea_Fcm_Forum @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Nah naija me and your mama dey jare
Talk another one 😂
English

@4tkdos @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Ehn dem go fess pass ogun before dem carry us🤣😂All road leads to home🤣
English

Bitch he’s not playing against burnley 😂😭
This is World Cup bitch
BOOMLUCK⚽️🏀@Boomluck1zz
If u can spam passes for the likes of Sesko and co, why can’t you do that for the greater goal scorer of all time? If there was an assist record to be broken that mf would have done something A whole 90 mins just back passes and 0 chance created from the so called best midfielder in the world? Amf dat can’t progress a play?? Hell nah
English

@Ea_Fcm_Forum @Fladnag123321 @Dennison1000 @FabrizioRomano Naija sha ?
Bandit fit carry you tomorrow
E no go far 😂😭
“Somewhere better”
English

@Psalmwrite Who tell you some Barca fans on Twitter won't believe this?
English






