고정된 트윗
IBRAHIM❤️
677 posts

IBRAHIM❤️
@Buremo00
Manchester United fan Cristiano Ronaldo 🐐 big wiz 🦅❤️ follow me I will follow back sharp….. let grow 🤗❤️
가입일 Nisan 2026
109 팔로잉22 팔로워

@correafundz @justtmilli @olajiire101 All this one no concern me, i sha knw say u go hold L for psg hand
English

@Buremo00 @justtmilli @olajiire101 So dem go wipe me 5 goals if you believe that I have airport to sell for you
English

@YKTFV97 @YesItsBash Person beat u 2-0 and 2-1 and u still dey make mouth 😂😂
No worry may 30 don reach
English

@Buremo00 @YesItsBash Go watch ball make u no dey yarn wetin u no sabi
Kpai me for 2-1
Wetin u go call 8-2
Funeral 😂😂
English

The go think say na Burnley 😂
DJ CONSTANT🇳🇬🇷🇺@iamdjconstant
The things this PSG team will do to Arsenal in that final
English

@correafundz @justtmilli @olajiire101 U Dey talk as if u no chop home and away last season for this psg hand 😂😂
English

@YKTFV97 @YesItsBash Same psg wey kpai u home and away last season
Na that haram ball u wan follow psg play, i get good defense no concern psg attack dem go fire u
English

@YesItsBash No.rubbish una never talk since group stage
Even threaten with bodo glimt lol 😂
English
IBRAHIM❤️ 리트윗함


@pizzlefunds101 I hate long shot Ehn
I dey like play wetin I wan play make I quick know wetin wan sup
English
IBRAHIM❤️ 리트윗함

@pizzlefunds101 Omoh u sef don try on this draw matter oo
If dem chop u this time u no suppose vex at all
U kpai them gan 😂
English
IBRAHIM❤️ 리트윗함
IBRAHIM❤️ 리트윗함






