고정된 트윗
Da_Zeako
670 posts

Da_Zeako
@DaZeako
FUN LOVER 🤪CRUISE 😋 WE CAN ALWAYS DISAGREE TO AGREE 😇 RONALDO - DAVIDO 🇧🇪 VDM - GEHGEH
가입일 Ekim 2025
155 팔로잉271 팔로워

@DaZeako People dey use legit as banter u dey use Ai ewu.. ishowspeed wey nor be musician dey make name pass ur fave😏
English

@MRCURRENCY01_ But my fave get 2 appearance for FIFA stage … see your fave for uba end of year party Dey share rice 😂

English

@DaZeako IShowSpeed na musician? But FIFA like e song pass ur fave o.. Mumu see the rubbish wey u dey celebrate, free verse just for PR😏🤣🤣🤣
English

@RealChiefNonso @utdauri I don follow tire e..una nor Dey follow back 🤦♂️
English

@bighushola U for come follow me bant nah make I use banta dry you and your family up
English

@DaZeako For him face he sabi bant 😂 I pity you 😂 everybody get work no be eveybody get time to Dey pour water for mic
English

Nah Davido be bolu idol make we nor lie
TEE🐐@miracle9045
Wizkid son bolutife at Davido's studio 🙆🔥🤍
English

@Kingsholz @Sironyeka I don follow tire e..una nor Dey follow back 🤦♂️
English

Are you active ⁉️
Grab 334+ mutual below 👇🏽👇🏽
ONYEKA V ™@Sironyeka
Just Drop a c0mm€nt and Gain 334+ users here
English

How many followers did you gain today ???

TOTTI@TOTTI6t21
Under 13.5k followers 😎🆒 Say-Hello 👋 Let's F0ll0w you 🚶🔔🔔
English

@Chiefosis96 @OMONLA6451 I don follow tire e..una nor Dey follow back 🤦♂️
English



















