Moona of ONDO๐น
90.1K posts

Moona of ONDO๐น
@DijahMoon
5โ9 Yogi ,Yoga/Flexibility Trainer. To sign up for any of my Classes send a Dm.๐ง๐พโโ๏ธAnchor-@talktodijah

If you want 5million impressions, Quote this post with anything, Repost and I will repost for you


Nothing una won tell me, reincarnation is fvcking realllllllll๐คฏ


Over the years @SentientAGI just continue dey build wetin Artificial general intelligence go need for the future and dem just introduce EvoSkill. EvoSkill na system wey allow AI teach itself by learning from its own mistakes. Normally, when AI mess up, engineers go need step in fix am by hand but with EvoSkill, that thing change. The system go dey handle the heavy work automatically. Here be how e dey work. ๐ฉท The AI go try solve a task. ๐ฉท If e fail, EvoSkill go step in, check wetin go wrong, then create a new skill to fix that weakness. ๐ฉท Next time wey the AI try again, e go use that new skill wey e just create, so e dey get better and better for handling tough challenges. You sef fit see the results for the numbers as announced by Sentient. 12.1% better on SealQA, 7.3% better on OfficeQA wey be state of the art, and even 5.3% boost on BrowseComp. The interesting part be say e dey achieve that last one without any specific training. That show say the skills no be only for one problem dem fit transfer to new tasks. Why this matter for the future of AI? Systems like EvoSkill dey move AI away from fixed models wey need constant human tweaking, go towards self improving agents wey dey learn from their own mistakes coz that feedback loop na important step toward more autonomous AI and possibly AGI for the future. @Krypto_Kratos @shad_haq @vivekkolli @oleg_golev



















