Faithful🤍

570 posts

Faithful🤍 banner
Faithful🤍

Faithful🤍

@Finitch

I tell stories, motivate and inspire

Nigeria 가입일 Ocak 2024
313 팔로잉600 팔로워
고정된 트윗
Faithful🤍
Faithful🤍@Finitch·
Congratulations to me again Feels like magic, yesterday I was just at 1k impressions and look how far I've gone Proof that consistency is key I am not there yet but i will keep pushing till I get there🥹💪💪
Faithful🤍 tweet media
English
32
13
49
1K
Faithful🤍
Faithful🤍@Finitch·
Na now people NYSC just give certificate go really understand wetin dem Dey call Sapa. Monthly 77k Otilor
Faithful🤍 tweet media
English
0
0
0
1
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
Na now people NYSC just give certificate go really understand wetin dem Dey call Sapa. Monthly 77k Otilor
lobistars🇳🇬 tweet media
English
220
51
270
2.6K
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
Some people too funny for this app! Elon musk alert never enter before and you Dey expect me to come tweet since. I no Dey take risk for my family, na where person Dey work he Dey chop.
English
234
59
260
2.8K
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
Abeg, how I fit take politely tell my mama last born that visited me since December to go back home? Christmas don finish na
English
291
72
379
3.9K
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
Some people too funny for this app! Make I post my picture make my 12 brothers enter night bus come find me for Lagos ?? Dey play!
English
232
48
219
2.6K
lobistars🇳🇬
lobistars🇳🇬@john322226·
I hope say no be because of my Elon alert make my younger brother deh play Lil durk?? Which one be “ watch who you call your hommie” ??
English
259
77
352
3.8K