lagos Father FC

363 posts

lagos Father FC banner
lagos Father FC

lagos Father FC

@LagosFather

Baba kan, Omo bi 1 Billion 📸. Eko onibaje 🚍 🕗. To keep Lagos clean is everybody’s duty 😊

Kalakuta 가입일 Eylül 2020
2 팔로잉6.6K 팔로워
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
Omo the way these days dey fast eh 😁😁Now now we don wan enter Friday when we just finish Monday 😁😁
English
32
17
35
406
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
You Dey follow us for IG ? Follow @lagosfather also turn on the notification ❤️❤️🏂🏂🏂🏂
English
44
23
43
612
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
E be like say una no dey online ….
English
78
29
61
905
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
Ajebunta no go fit relate so comot mind 😁
Indonesia
12
8
17
242
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
Once you see popsy Dey come back from work carry black Nylon shitttt lol e don soft be that 😁😁❤️
English
38
25
56
1.3K
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
Lol how una wey Dey shit for road side dey do am ? 😁😁😁 and una go get girlfriend ooo 😁😁
English
27
19
39
749
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
KALAKUTA eyan Stubborn 😁❤️
lagos Father FC tweet media
हिन्दी
84
47
92
1.6K
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
Menhh una go wait I never finish to pick just like last week I go pick as much share am make e reach everyone so manage ❤️❤️❤️❤️
English
79
40
69
897
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
Lol na only God know Odogwu ringtone 😁😁😁 Him go shout O Diddy apply Oil please abbeg 😁😁
lagos Father FC tweet media
English
14
9
21
301
lagos Father FC
lagos Father FC@LagosFather·
Happy Friday my people 🏹🏹🏹🏂
English
66
26
66
776