MR CHIMA
202 posts


@DurkioWiz @5starbarber_1 U are just so poor to afford them now
English

@DurkioWiz Guyy it's true oh shey una don see car wey Hein buy for him mama?
That car cost die bruh and Hein con dey drive GLE
I believe that he can get any car he wants
And I know he has the money jare alll this one Na pattern
English

@UncleKento @AlbumTalksHQ @Odumodublvck_ @BlaqBonez You go die this year
Amen no worry Chanel go soon go down
Your body go dey fool
Why E con be say anywhere dem dey talk about OD your papa go always they der if you don't like his success
You shut up bitch
English

@AlbumTalksHQ @Odumodublvck_ how much you pay dem to rewarm this soup. Old taker.
Chanel don close that your loud loose mouth.
Please nobody listens to dog eat dog II, put that shit in the trash 🗑️.
Me and my homies are listening to the hottest tune in the world now @BlaqBonez #Chanel
English

@DwinYungmoney @Rhay2Clipz @carterefe__ @carter6f But the embarrassment was too much even if Na me sef as E dey push me I go change am for am
Embarrassing someone in 17k people
English

@MrchimaX @Rhay2Clipz @carterefe__ @carter6f He actually made young duu famous soo but we don’t know what really happened might just be for views
English

@midesam5 @Rhay2Clipz @carterefe__ @carter6f See this fool
How dey subscribe to Hein production E be like say you dey smoke
English

@dave_crypt1 @dammiedammie35 Guy i say this every time if not for asake bruh
English

@dammiedammie35 Werey wan feel among
If no be asake the music no fit top chart
English

@official_Gegeh This thing go dey make me no wan dey play the song again 😪
I go dey hear Chanel Kon dey imagine when gay's dey dance
omO blaq Na use pre spoil your small motion abeg 😫
English

Na music Blaqbonez dey promote or wetin ?
HYPETRIBE@hypetribeng
Blaqbonez & Peller Vibing to “Chanel” 😂🔥
English

@hypetribeng See young boys
I mean young girls
Sorry
Young gay's 😪
Na like this E dey start and some of them go be only son or first child
And pink bones allowed this.. person wey supposed dey give dem advice
English

@UR_HIGHNES Na by force to sing
If E no sing no pay am
That's if he is even paying him
English

@MrchimaX @Odumodublvck_ They will come for you soon.. I mean those bandits
English


@PorndiTed @Odumodublvck_ Make E go fight dem abi wetin you dey talk
You why you no go fight dem F00L E be like say you wan mad??
English

@Odumodublvck_ Keep shouting motion up and down.. our teachers and kids dey inside bush oo. OLORIBURUKU
English

i think say una drop song friday? why we go back in time
THUGGER, the machine‼️@blvckgutterman_
LMAO, EVERY RUBBISH UNA FEEL SAY UNA DEY DO NA OUR PAST, PAST PARTICIPLE EVEN 😂 NA ALBUM WE DEY RUN AM WITH BTW SHOW YOUR UK DEBUT WE UNDERSTAND THE ADRENALINE RUSH TO SHOW OFF YOUR SMALL WINS LIL BRO 😭😭😭
English

@sh3yitokz @Odumodublvck_ You must no small guyy
Just go die
And your papa fit Neva chop 😂
English

@Odumodublvck_ that means you’re just broke not to be able to release such amount for a single soul
#MotionSickness
English

NA TODAY I GO PICK THE WINNERS FOR MY DANCING CHALLENGE MAKE UNA GET PEACE FOR THIS APP
MAKE UNA NO VEX
I NO FIT GIVE ONE PERSON THAT MONEY
I GO BREAK AM INTO FOUR
UNA GREE ABI UNA NO GREE?
#MOTIONSICKNESS
English

WE HAVE X10 NUMBERS OF YOUR GUYS ENTIRE CAREER 🤣🤣😭
SORRY “EZIOKWU (UNCUT)” ALONE HAS FAR MORE STREAMS THAN BLAQBONEZ ENTIRE CAREER BOTH AS AN ARTIST AND A COMEDIAN
SO, WHAT ARE YOU SAYING EXACTLY?
ENJOY YOUR LITTLE WINS WITH YOUR CLAN BUT FLEX NUMBERS WITH OD?? 😭😭😭🤣


JUDE TAKADA@Takadajude
SEE WETIN KATA KATA RANGERS THE USE CONSOLE THEMSELVES, JUST IMAGINE IF THAT FLOP SONG HAD CHANEL’S NUMBERS, THESE CLOWNS WOULD HAVE BULLIED EVERY OTHER RAPPER HERE.
English

@emekax_ss @blvckgutterman_ Guy the truth of this story is that
And what I'm saying Is the honest truth
If not for asake this Chanel won't be channelling to anywhere E go flop wetin no good
And be reminded that on titok people don't use bones verse
Na asake verse dem use
That's what made it viral
English

@blvckgutterman_ NOW SHOW US TYE NUMBER ONE FROM EMOTION SICKNESS🤣
English

MY CURRENT, CAN I SEE YOURS?

mr emeka@emekax_ss
@blvckgutterman_ okay, show me your recent now
English






