Assassin
753 posts


Some people dey see others like mumu for wetin no worth am
AFolashayo Labiran🧸💕💘@MumsyAlexandra
@noprotocode Boss just dey para today lol 😂 Who vex you my Prince 🫅
English

@isthaths Olisa biko put up your former dp, this one is confusing, make I no come miss out oo 🤲🏾🤲🏾
English

@Chiefdaddy006 @isthaths His been there since,he's my senior there at work
English

@isthaths Honest advice bro? Go and learn carpentry, walahi it's not too late
English

@isthaths @IsAnonyous Them drop ur snap na,let also be active with you please
English

@ugochukwuchiam6 Me wey rebet tire 😔 game dey cut
How u take do your own
English

@isthaths Tomorrow makes it 4 good month 120 days of no boom omor we don suffer waiting no good Jesus 😳🙆♀️
English

@orraxdej @noprotocode Abeg how many times hardly don change dp since u sabi am
English



Vicky.Sol 🪖〽️@Vicky_sol45
@isthaths @ugochukwuchiam6 @dfwpehlumiiii @slopecookies I jus like this olisa , E too funny, u fresh, clean, smooth, u con look extravagant with ur swag, ur burti na 100, see as u fly like jet with clean and smooth skin, everybody just wan be like u,see as ur glory dey shine like uk light olisa ur motion too much.
ZXX

@Robberywork @isthaths Nor annoy me this evening
Just shift go one side
English

@isthaths It’s nor Hungary
It’s you
Posting 5 codes by after 5
You spread the greens
See how they are scattered
English


@thebethawk Omo u came at the wrong time na,we are trying to recover 🥺😂😂
English









